American actor, Samuel E Wright wey dey popular on top say im act as di voice of Sebastian for di Disney Little Mermaid don die at di age of 74. Im family tok say oga Wright bin die on Monday for im ...